Make Una Meet The Tallest Policeman For India

39-year-old Rajesh Kumar, wey bi traffic officer for Gurgaon wey dey Haryana don become celebrity oh untop say im tall.

Tori yarn say Mr Kumar bi 7ft4ins am im big well – well for his uniform, so dem come giv am personal tailor.

Dem yarn say anytime im go to im duty post to dey patrol, people no dey allow am rest as people wey dey travel go Indian and people wey dey Indian sef, bi dey always queue up to snap photo with am.

Leave a Reply