Nobody Fit Intimidate Mi– Sunday Igboho Don Brag (Video)

Oduduwa Nation agitator, Sunday Adeyemo, wey una sabi am  as Sunday Igboho, don boast for new video say he no go dey intimidated by the Naija police.

Make Una read wetin im yarn :

“If you want to arrest me, come. I live in Soka. Make sure you come with a net and wheelbarrow. And don’t come at night. If about 1,000 of you come at night, if 100 return, it means you use spiritual powers to disappear. I am not the type that can be intimidated by the police,”
See Video Below:

Leave a Reply