Khloe Kardashian Don Send Lamar Odom Comot From Her House.

Tori yarn say, Khloe Kardashian don send Lamar Odom commot her $25,000 house wey she rent for am.

Dem say now enh, Lamar dey go up and down from one place to the other to dey scott with some of him friends.
Reason bi say Khloe Kardashian family members find crack pipe in the house.

Leave a Reply