Femi Fani-Kayode Don Fufil The Conditions Wey Dem Give Am For Bail

Im media adviser yarn this tori for statement say,
Chief Femi Fani-Kayode don do all the things dem say make im do, before dem fit give am bail, say im don drop and submit all the documents for Federal High Court, Lagos.

Im yarn say but dem dey wait for EFCC make dem verify all the documents, say after dem don do dat,  dem go free am.

Leave a Reply