I Dey Loyal To APC – Bukola Saraki

Senate Presido, Bukola Saraki, yarn say im loyalty dey for All Progressives Congress (APC).

 Im say, im know say Buhari government go redeem all the electoral promises wey dem don make in 2015 as dem dey do general elections.

Leave a Reply