Make I Yarn Una Tori About Why EFCC Invite Mi – Doyin Okupe

EFCC dem, invite Doyin Okupe wey bi, Before-before talk talk person to Naija Before-before Presido Goodluck Jonathan, to ask am questions.


Him com take him Facebook to explain reason why dem invite am..

Leave a Reply