Oge Okoye Don Enter Am! As Fans Dem Dey Yabbis Her Untop Clothe Wey She Wear Go Church Today

Oge Okoye one of Naija Ogbonge actress wey also bi mama of one pikin don enter am, as fans dem dey yawa her for Instagram untop clothe wey she wear go church  today.

 
As some say the dress too open chest to wear go church..

Leave a Reply