I No Like The Way APC Dey Handle Mata-Okorocha

Oga Rochas Okorocha wey bi Governor for Imo State, wey also bi APC member yarn tori people for Owerri say him no like the way APC dey do.

“True-true i bi strong member for All Progressive Congress  but i no like the way the party dey take handle matta.

Leave a Reply