Mary J Blige Wan Divorce Her Husband Wey She Don Marry For 12 Years

After 12 years wey ogbonge singer Mary J. Blige don marry, she don file for divorce from her husband wey also bi manager, producer Martin “Kendu” Isaacs.

Tori yarn say the couple dem, no born any pikin together, since dem don marry, December 7, 2003.

Leave a Reply