Harrysong Dey Plan To Adopt Pikin For City Of David Orphanage Home

Naija music singer,Harrysong go donate relief materials to all the pikin dem wey dey City of David orphanage home for Asaba, Delta State.

 For speech, Desmond Ike Chima, wey bi Harrysong media manager yarn say the singer don dey already plan to adopt pikin, say the processing of  the adopting one of the pikin dem from the orphanage don dey get leg but dem go yarn us the full tori when dem complete the paperwork.

Leave a Reply