Dino Melaye Na Disgrace To The Senate Of Naija Republic- Bola Tinubu’s Aide

Special Adviser,wey also bi Media person to former Governor Bola Tinubu don react to the report wey Senator Dino Melaye threaten say im go beat Senator Remi Tinubu wife of APC leader(Bola Tinubu).

Aldough Dino Melaye don deny tete say im no talk am,  say na Sahara reporters dey carry wrong tori.

Read Am Here

Leave a Reply