Time Don Reach For Me To Port Go APC – Ita-Giwa

Ita Giwa, wey bi the wife Dele Giwa, the Naija Ogbonge popular jingo journalist wey don Kakutu don yarn say she bi wan decamp to  All Progressives Congress(APC)

She yarn dis tori for Calabar, say she bi wan go join her contemporaries dem.

Make una read wetin she yarn

“I have been idle in the PDP for over one year now. It is time for me to move on politically with my huge Bakassi supporters.

“Besides, nearly all my contemporaries are in the APC. So, it is time for me to join them and work for the progress of the party at the state and national levels.”

Leave a Reply