Chai! See Transformation, Banky W Turn Imself To Truck Pusher.

Una go agree with me say money good.

See as the Ogbonge RnB singer, Bankole Wellington wey everybodi sabi am as Banky W, come look like aboki, im resmble one dorty truck pusher wey dey hustle for street.

 Make we jus imagine say Banky W no get money, lol!!!!

Na photoshoot sha.
Lol!
The hustle dey real.

Leave a Reply