Publisher for Genevieve magazine Betty Irabor, don yarn say all the family wey no fit chop or drink expect dem Waka-About go sell market go suffer and hunger go catch dem, as Governor Ambode don put leg for the matta.
Dis Wan Lagos Gov. Don Stop Waka-About Selling, Hunger Go Catch Plenty Family – Betty Irabor
Dis Wan Lagos Gov. Don Stop Waka-About Selling, Hunger Go Catch Plenty Family – Betty Irabor
About The Author
MadamAproko
Na me o! Ya Numba 1 Ogbonge tori carrier, Anuoluwapo Moses wey all of una sabi as MadamAproko. No be 4 mouth, I be ogbonge writer wey get BSc Mass Communication Pali from Bowen University... my focus na to reach out to many many people as possible. Una thank You for visiting my blog.
Related Articles
According to the human rights lawyer, Femi Falana, Buhari has …
Falana Condemns The Removal Of Fuel Subsidy
Zenith Bank Plc, wey bi Naija leading financial institution don …
ZENITH BANK DON OFFER ZECA EDUCATION LOAN FOR CHILDREN
All of una breadgand and all sis dem wey wan …
Nawa O! RCCG Don Come Again With Another Rules And Regulation For Dos Wey Wan Marry For Their Church
Minista for State for Aviation, Hadi Sirika, don yarn say …