The Kata-Kata Wey Boko Haram People Dey Cause, Na Im Make Naija No Get Tomato – Lai Mohammed

Minister for Informate and Culture, Oga Lai Mohammed, yarn say na Boko Haram people dem wey dey cause Kata-Kata for North East na im make tomato no plenty for  Naija.

Im say,  all the olokada dem wey dey lagos na because Boko Haram no allow them work for their farm.

Leave a Reply