See Leopard Wey Escape From Zoo

 This leopard comot for a zoo for Kathmndu, Nepal yesterday June 1st…

Tori yarn say, the Leopard just dey denge-pose, dey waka for road, before dem come catch and sedate am, and take am back to the zoo.
Chai!  If person see this animal for road, na faint straight.

Leave a Reply