Abeg Make Una Arrest Ali Modu Sheriff-PDP

Ahmed Makarfi wey lead caretaker committee for PDP don call Inspector General of Police, Idris Ibrahim, make dem arrest the former Chairman of the party, Ali Modu Sheriff.


For statement wey the committee talk talk person Dayo Adeyeye, sign,  dem say the party dey suprise as Alimodu no obey wetin court don order, as dem tell am make im from office.

Leave a Reply