Chinese Company Yarn Say The Tissue Paper Wey Dem Take Donald Trump Face Do, Na Him Dey Sell Pass.

 One wallpaper company wey dey east for China city of Qingdao, don do plenty plenty tissue paper wey get face of  US presidential election candidates.

Tori com yarn say, the company, talk say toilet papers wey get Trump’s dey sell pass the wan wey get Hilary Clintons face, say if person buy Clinton toilet paper , dey for don sell six of Donald Trump own.

The tissue dey sell for 5 USD per roll, and the wan wey get Trump face don sell  5,000 rolls since mid-February. Say all the people wey dey buy am na from U.S dem bi.

Leave a Reply