Nothing Dey Between Me and Banky W, Burna Boy- Cynthia Morgan

Cynthia Morgan don yarn say nothing dey between her, Banky W and Bruna Boy. 

She yarn say as she dey see the photo of the kiss kiss wey she and Banky W do, she jus dey laugh because the photo na old foto, say nothing dey between dem.

She come yarn all people wey dey talk say Bruna Boy no go happy if him see the kiss kiss photo, say make dem forget that side, say Bruna Boy na her “simatiniya”  but na for video, because she get her own person wey dem dey do lovey lovey together …

Leave a Reply