Any Christmas Gift Wey Your Husband Give You, Collect Am, No Complain, All Na Gift- Dolapo Badmus Don Yarn

CSP Dolapo Badmos, wey bi the Police Public Relations Officer of Zone 2 Command, don take im Instagram page to share dis tori to advise couples dem for this Christmas season.

She yarn women dem make dem no push their husband to buy them xmas gifts by fire by force , she also tell men say make dem make sure to give their wive dem present this season, even if na small.

Make Una read wetin im yarn ;

“It’s Yuletide season, I can see men gifting their wives exotic cars. Weldone to those husbands. Ladies if your husband can’t give you cars don’t be worried, better days ahead! Don’t push your husbands out at all cost to go and get you exotic cars.

Ladies don’t make it a period of comparison, don’t give your husbands words like “is Mr X not your mate that gifted his wife so so and so car?” These words can increase suicide and criminal attempts. Bear with your husbands and pray for them to be better!

Men! Make sure you gift your wives present this season, no matter how small! Rose flowers, face caps, lipsticks, bags etc.. women, please accept any gift from your husband. all gift na gift!”

Leave a Reply