I Go Bi Naija President One Day’ – Dino Melaye

Senator Dino Melaye for Channels TV yarn say, oneday – oneday im go bi President of Naija.


Im say him bi  ambitious person, say im go like to bi Presido for Federal Republic of Naija, say crime no dey there.

Dem come ask am shey he serious,  im say yes,  wen the time reach una go know.

Watch Im Video

Leave a Reply