Make Una Stop To Dey Sack People Wey Dey Work For Una- FG Yarn Banks and Others

Federal Government don beg banks dem and other companies, make dem stop to dey sack people wey dey work for them.

Say no bi this time dem supose they do that kin thing.

The Federal government’s appeal, wey dem write,  sign for paper na Oga Minister for Labour and Employment, Chris Ngige write am.

Leave a Reply