The Things Wey I Go Do If I Become President – Naira Marley Don Reveal (Video)

Azeez Adeshina Fashola wey una sabi am as Naira Marley don shock Naija People after im reveal the first thing wey he go do if im become President of Nigeria.
The 29-year-old musician yarn dis tori as im dey speaking for video wey im share on social media…

Leave a Reply