Lepacious Bose Dey Vex Gan O! She Para For Person Wey Say Make She No Lose Weight.

Lepacious Bose wey dey happy with herself as she don lost plenty weight, dey share plenty photo of how she fat before and how she don lepa now. 

Naso fan wey i no know wetin concern am with her weight, yarn say make she stop to dey punish herself.

Lepacious Bose no jus chill rara, she jus change am for the guy. Lol! Omolomo.

Leave a Reply