BamBam Don Confirm Say She Get Belle  For Teddy A

BamBam don confirm say she dey expect her first child with her husband Teddy A, days after them do their wedding for Dubai.

She yarn dis tori for Instagram post.

Make Una read wetin she yarn “The little one decided to photobomb my hot shot, seems baby would be as vain as me ”

Leave a Reply