NSCDC Don Rescue One 9 YearOld Pikin Wey Im Papa Use Chain Lock Am For Church In Ogun

Naija Security and Civil Defence Corps (NSCDC) don rescue one 9 Years old pikin, Korede Taiwo, wey im papa use chain lock am for more than a month for Key of Joy Parish, Celestial Church of Christ, Ajiwo, Ogun State.

Tori yarn say dem use log of wood for inside a room wey dey for the church to chain the pikin untop say im dey steal (soup) from his step mama, so im step-mama, Kehinde come go report the matta to the pikin father, Taiwo Francis, wey also bi Pastor for the church.

Leave a Reply