Fayose Don Prove Say Im No Mature At All-Freeze Dey Support Madam Aisha Buhari

Una remember yesterday oga Presido wife, Aisha Buhari yabbis Ekiti State Governor, Ayodele Fayose for her twitter account as she say im bi ‘unchained mad dog’ untop bribery matta wey Fayose say she get hand for inside.Read Here

Freeze don take im Instagram page, to support her say, make nobody blame her, because if na im,  him go so same, as Fayose don prove too say im no mature at all.

Leave a Reply