See As Pastor Dey Match Im Church Members Body As If Dem Bi Carpet

Abeg my people, una sure say this man normal? Na every time this pastor dey do strange strange things for im members….

This South Africa man wey call im self pastor, Penuel Mnguni,  yarn im some of im members as he dey preach make dem lie down for floor and sleep.
As dem sleep, im come climb untop of their body dey jump up/down, After im don finish he go come tell dem to wake up and ask dem if their body dey pain dem.
Hmmm!  Naso all of dem say no ooooo!
This na abnormality, aswear.

Leave a Reply