Fans Dem Don Expose Bobrisky After Im Show Off Generator Remote As Lexus Car Key (Photos)

Idris Okuneye wey una sabi am as Bobrisky don vex many social media users after im dey try to deceive them on Instagram.

The male-barbie take his social media page to show off three key and some money, as im dey praise himself say im don achieve plenty things at his young age.

Bobrisky photo and commentary:

“Only me three cars 😂😂😂😂. I’m one of the people that cause hold up in Nigeria. Just imagine three cars for one person… while some have 6,5,4.

“Anyways five fans will join my luxury home for dinner on SUNDAY…. let me know if you are interested let me host you. Don’t forget you are going home with thanks for coming… you are coming to a big girl house”.

Some fans dem wey get sharp eyes wey dey observant social media users kon blast am say the Lexus car key wey im dey take pose na generator remote control.

Make Una See their reactions:

Followers attack #Bobrisky for being deceitful

A post shared by Instablog9ja (@instablog9ja) on

 

Leave a Reply