Fayose Na Unchained Mad Dog- Aisha Buhari

The madam of oga Presido Mrs Aisha Buhari don react to Ayo Fayose’s allegations, say im bi Unchained mad dog. Lol!


The Ekiti State Governor, Fayose yarn say Mrs Buhari hand dey for the Halliburton bribery scandal wey involves U.S. Congressman, Williams Jefferson.
She com react with her official Twitter account…

Leave a Reply