After im release LOVE YOU, this Harmonium Entertainment rapper MICKIMASTA don come again with another ogbonge jam of life KINGIN na FREESPIRIT produce am.
Na song wey go totori everybody wey like better music……Make una download and enjoy
Na me o! Ya Numba 1 Ogbonge tori carrier, Anuoluwapo Moses wey all of una sabi as MadamAproko. No be 4 mouth, I be ogbonge writer wey get BSc Mass Communication Pali from Bowen University... my focus na to reach out to many many people as possible. Una thank You for visiting my blog.