I Go Comot All My Money Wey Dey Zenith Bank As Dem Don Fall My Hand- Freeze

OAP, Freeze don yarn say im go comot all im moni and sell all im shares wey dey Zenith Bank after one photo of one bank manager wey kneel down for Governor Ayo Fayose.

Leave a Reply