Naija Bloggers Dem Bi Dummies-Bruna Boi

Untop Uju Stella matta, the babe wey yarn say she  get belle for Bruna Boy, naso im yabbis bloggers like this. Choi!

 Im yarn say Uju no get belle for im at all, say all bloggers dem wey no fit see, say no bi him get the belle, wey com dey carry the story, say dem bi dummies.

Abeg wetin bi our own?  No bi wetin we hear we go carry?

Leave a Reply