Nicki Minaj Don Confirm Say She Single!

This afternoon after one fan for Twitter ask Nicki Minaj,Meek Mill’s wey bi i boifrind dey, she come reply say she single


Make una read wetin im yarn :

Fan: Where is Meek?’,

Nicki Minaj : ‘To confirm, yes I am single. Focusing on my work & looking forward to sharing it with you guys really sooon.

Leave a Reply