Teebillz No Bi My Manager Again-CDQ

CDQ wey dey signed to Tunji Balogun 323 Entertainment management don yarn say him don drop Teebillz when he no fit reach am after d kasala wey happn between Teebillz and him wife Tiwa. 


He say
“I bi street boi!  I no dey waka with people wey no sharp,i bi fast guy so i don ja Teebillz before e pull mi back.

Me and Teebillz stil bi padi, we stil dey kampe but no bi for business mata, so the contract wey i get wit am don pafuka.
Una know say brother no dey for business”

Leave a Reply