TSA And BVN Don Block Where Our Politicians Dem Suppose Dey See Money For 2019 Election Campaign- Alibaba

Naija Comedian Alibaba, don yarn say the election campaign of 2019 election dey quiet, say e no bi like Before-before years wey dey loud gan.

Im say na because the places where politicians dem dey take money from, Treasury Single Account TSA or BVN. Don block ama

Make Una read wetin im yarn for im IG page this morning…


”By now, all traditional and new media would have been loaded with adverts and campaign materials. Oya na, do it let’s see. The good thing in all of these that is happening, is, that, gradually, CASH POLITICS, PAY AS YOU GO ELECTIONS, and HIGHEST BIDDER GETS VOTES… will soon be eradicated or at least reduced”

Leave a Reply