Una Go Chop Sand Next Year, If Una No Stand-Up Fight All This Our Yahoo-Yahoo Leaders-Charly Boy

Charly Boy dey yarn Naija Youth dem,  say dem go chop sand next year if dem no come out now and show Vexnation for our leaders.
Im yarn dis for im Instagram page.

‘I swear to you silly, ignorant, foolish and lazy Nigerian youths. If you don’t do something quick by showing your frustration and vexation with this our yahoo yahoo leaders, una go chop sand by next year. Nothing will ever get better until you start to fucking standup for your kidnapped future. Na una sabi.’

Leave a Reply