Dis na ogbonge love wan tin-tin as Russell Wilson com yarn for him Instagram & twitter say him wife to be singer, Ciara, na him Heaven Sent.
Na God Send Ciara Come For Heaven For Me-Russell
About The Author
MadamAproko
Na me o! Ya Numba 1 Ogbonge tori carrier, Anuoluwapo Moses wey all of una sabi as MadamAproko. No be 4 mouth, I be ogbonge writer wey get BSc Mass Communication Pali from Bowen University... my focus na to reach out to many many people as possible. Una thank You for visiting my blog.
Related Articles
Chris Okotie wey bi pastor and Founder of the Household …
T.B JOSHUA NA IMPOSTOR- CHRIS OKOTIE
Na the Naija gay activist wey just marry yarn dis …
“If Toke Fit Make Money From Her Story, Why Me No Fit?” – Bisi Alimi
Wetin Bi The Difference Between SARS, Armed Robbers and Assassins Dem? – Falz The Bahd Guy
The Minister of Finance, Budget and National Planning, Mrs. Zainab …