T.B JOSHUA NA IMPOSTOR- CHRIS OKOTIE

Chris Okotie wey bi pastor and Founder of the Household of God Church, don react to the tori of im fellow pastor,  Prophet T.B Joshua wey dey plan to relocate go Israel.

 

T. B Joshua yarn dis tori during one service for im church, about im plan to relocate go Israel after dem wan persecute am untop 2years ago mata of over 100 people, wey die wem im church building  collapsed.

After im announce,  the Minister of Informate and Culture, Lai Mohammed, com dey beg am make im no relocate, say im decision go affect the economy of Naija .

Naso  Chris Okotie react for Facebook say Prophet T.B joshua na impostor.

MaMauna ke Read wetin im yarn …

Leave a Reply