I Don Dey Single- Tyga Yarn Am

Sisi Kylie and bobo Tyga dem dey always dey together dey do lovey lovey but e bi like say sugar don comot for their love wan tin-tin.

Bobo rapper, Tyga don take him Twitter to yarn say him don bi single.

Leave a Reply