Photos:Make Una See As Dem Dey Push Cameroon’s Presidential Moto

Hmmm! Wetin Paul Biya dey look so, wey dis kin tin happen to am? Wey him bodyguard dey push him Presidential moto wey dem call Limousine for deere 44th independence day?

Nawa o! E fit bi say Cameron sef dan join Naija wey no get shingbain for pocket wey dem no fit maintain their moto

Leave a Reply