Falz Na My Home Boy – Simi

Na Simi yarn dis for interview.
She yarn say :

“All of una wey dey do amebo, wey dey carry tori about, say i and Falz dey do love wan tin-tin, make una all shut up.

Falz na my home boy, na my padi him bi”.
She say for another life, love wan tin-tin fit shele between dem o,  but for this life,  make una no tink am!

Leave a Reply