Chair Scarcity : See Photo Of Students For Akwa Ibom Wey Dey Sidon For Ground Write Exam

Nawa ooooo!  E remain small mak fly enta my mouth as I see dis photo.

I no no say chair sef dey get scarcity for Naija. See as dis pikin for Community Secondary School, Ikot Ewang, Nsit Ubim L.G.A, Akwa Ibom State, dey sidon for ground dey write exam.

Leave a Reply