E Bi Like Say Flavour Go Soon Get Another Baby Mama

Una know say Bobo Flavour two Babymama na beauty queens, e b like say he don see another one oooo!

He snap this foto with dis omoge and tell him fans for Instagram make them take their 3rd eye luk the pix well-well and put their comentry about the foto.

Una know Naija fans na, chil no dey dere body at all as their comentry na another thing.

Anyway,  My people i hope say dis omoge no go b another baby mama oooo

Abi wetin una tink?

Leave a Reply