You Dey Stupid If You Get Six Packs And Kon Broke – Bobrisky

Popular Naija Male barbie, Idris Okuneye, aka Bobrisky don take  swipe at people wey dey boast about their six packs but no get money.
Make Una read wetin im yarn for im Instagram :
Fine face, 6ix packs, 6feet, beards gang etc and you are broke, you are stupid.
 
I will rather go for pot belly with some billionaires.

Leave a Reply