419 People Dey Use My Name To Dey Do Scam – Femi Adebayo

Naija actor and producer Femi Adebayo Salami don warn im fans dem say make dem stay away from 419 people wey dey use im name to dey scam.

Make una read wetin im yarn
“Under no circumstance will I ask my fans to pay money into any account for anything”

https://www.instagram.com/p/Bg20Yepl9H5/

Leave a Reply