DSS Stop Mi, As I Wan Go Throwey Salute To Buhari – Ben Bruce.

Ben Murray-Bruce don cry out say im no know wetin him do for president Buhari as im DSS bodi stop am, as he wan go throwey salute to am. 

He yarn say as high class Senator for Naija e get right to visit the president anytime.

Well sha,  true talk dey bitter, mi i go dey continue to talk,  nobody fit hold my mouth.

Leave a Reply