I Sorry For Lai Mohammed – Buhari

Naija Presido Muhammadu Buhari aka PMB yarn some tori people, as in dey mark one year for presido seat say him giv kudos to all im ministers wey dey work with am.

Buhari com yarn say,  but sha anointing pass anointing, he com shake head well well for minster for informate, Oga Lai Mohammed, say im bi real busy bodi.

He say,  i dey sori for this man because him na workaholic and talkative for administrative matta and he like to dey denge pose for inside television, radio and newspapers.

E com give Gbosa! 3time say the Minister work dey sweet im belle, say im sabi use mouth to polish bad things and turn dem to good.

Leave a Reply