Make Una Ignore Cyber Bullies Dem Wey Bi Psycho Patients Wey Dey Undergo Rehab With Android Phone – Yomi Fabiyi

Ogbonge popular Actor/Filmmaker, Yomi Fabiyi,  don yarn celebrities like im for im Instagram , say make dem  ignore cyber bullies wey bi ‘psycho patients’

Make una read wetin im yarn … We are in a precarious situation now that anybody see those living in glass houses (Artists, celebs, public officers) as “SOFT TARGETS”

Leave a Reply