Oga Presido Buhari No Fit Perform – Before-before Jigawa State Governor

Sule Lamido, wey bi Before-before governor for Jigawa State, don yarn say Oga Presido  Buhari no fit perform and im never ready for the job as Presido.

Lamido yarn dis for interview with DailyTrust;
Im also yarn say if oga Presido  no fit provide basic needs for Naija, make im hand over to im and see how im go perform well.

Leave a Reply